US President Donald Trump don tok for di memorial service for Charlie Kirk wey be di conservative activist wey dem shoot kill earlier dis month. Kirk widow Erika as she dey cry tell di crowd say she forgive di man wey kpai her husband . E say Kirk bin dey “killed by radicalised cold-blodded monster sake of say im speak di truth wey dey im heart”. Dis na as sabi pipo don tok say di ansa no straightforward like dat as dem don dey study di conditions for decades. As apart from di tok-tok wey di president and vice president and oda White House Officials tok, di event also get Christian bands wey perform and also do prayers for di crowd wey be almost 100,000 pipo.