But who, out of di 30 nominees wey dem bin announce last month dey most likely to win di award? Dem also name am for di division team of di season and im win di player of di year award. Mohamed Salah (Liverpool)Reuters Mohamed Salah win di Premier League player of di season award again, im bin also win am for di 2017-18 season. She no be di best player for di knockout stage as oda players bin shine pass her and England win di final. Di 33-year-old play di fourth-highest number of minutes for di Lionesses for di Euros despite her injury, and score di penalty for di quarter-final against Sweden.