None
EN
Young protesters mount pressure on Ghana president Mahama to #StopGalamsey
['Bbc News Pidgin']
Information Nigeria Pidgin
Eight months since di new John Mahama presidency start, di galamsey problem dey become worse, na so di protesters tok.
Di Ghana water company for 11 September 2025 shut down dia treatment plant for Kwanyako for di Central region of di kontri.
But many citizens, civil society and pressure groups say dem neva dey see dis improvement wey di govment dey tok.
But di protesters refuse wey dem kontri di vigil.
Dem carry messages like #StopGalamseyNow, #DeclareStateOfEmergencyNow, #EndGalamseyNow #Galamsey “galamsey dey destroy our waterbodies”, “Stop galamsey, save di child” among odas.
['dey'
'president'
'pressure'
'mahama'
'water'
'govment'
'wey'
'ghana'
'kontri'
'say'
'illegal'
'galamsey'
'stopgalamsey'
'protesters'
'mount'
'di'
'young'
'dem']