None
EN
Natsha Akpoti-Uduaghan trial: Court adjourn mata sake of ‘procedural issues’ wit charges
['Bbc News Pidgin']
Information Nigeria Pidgin
However, counsel to Mrs Akpoti-Uduaghan, West Idahosa (SAN) tell di court say dem bin file preliminary objection to di mata and dem don serve di prosecution, say di charges against di defendant dey defective as dem notice some procedural issues.
Idahosa say di way di charges dey now, di defence no tink say di court get jurisdiction to entertain am as filed.
But e still urge di court to go ahead wit di trial as planned.
Part of di court cases bin start from Senator Natasha, di odas na either di Nigeria govment or Akpabio family start am.
She add say di worst tin wey di former govnor of Akwa-Ibom State fit do na to suspend her.
['charges'
'senator'
'mata'
'natsha'
'dey'
'trial'
'akpabio'
'wey'
'di'
'bin'
'dem'
'sake'
'wit'
'say'
'issues'
'court'
'procedural'
'natasha'
'akpotiuduaghan']