EPA Colonel Assimi Goita of Mali, General Abdourahamane Tchiani of Niger Republic and Captain Ibrahim Traore of Burkina FasoThree West African kontris don withdraw from di International Criminal Court [ICC]. Burkina Faso, Mali and Niger announce dia decision to withdraw from di International Criminal Court wit immediate effect. Since dem establish di International Criminal Court, di ICC don receive thirty-three cases. Di International Court dey also participate for di global fight to end impunity, and through international criminal justice. Dem don detain 22 pipo for di ICC detention centre wey bin don appeare before di Court.