Cubana Chiefpriest drums support for Governor Adeleke's re-election in Osun. Credit: cubanachiefpriestSource: Instagram"Adeleke no be push over oh, Osun vote accordingly for @aadeleke_01. make una no mind them oh; them say baba want osun, that’s a big lie baba no dey drag osun with anybody. na on Saturday una go know the last man standing on this video, chairmo🫡 wey dey talk less & do more, make una dey come we dey wait. Netizens applaud Cubana Chiefpriest for supporting Adeleke despite APC ties.