‘E dey really, really hard’ – Hunter Biden get emotional about im father cancer battle The British Broadcasting CorporationHunter Biden, di son of former US President Joe Biden tok say im papa cancer don spread. E reveal say di “cancer don spread, e don enta im bones and further. “E be di best father, di best husband, di best grandfather.” Hunter Biden tell BBC say im pardon ‘no good’ for America or im father legacyWatch: Hunter Biden say pardon ‘no good’ for im father legacy or American pipo The British Broadcasting CorporationHunter Biden also tell BBC say im na “di most privileged pesin ever” afta e receive presidential pardon from im father. E argue to BBC say im father ultimately act out of concern say im go bicom target under Donald Trump incoming administration.