None
EN
Wetin be di six conditions wey Iran give Trump to open di Strait of Hormuz?
['Bbc News Pidgin']
Information Nigeria Pidgin
Iran tok say di US must stop to dey threaten di kontri and assure dem say those threats no go happun again.
Di release of overseas assets wey don dey blocked or frozen don dey disscussed bifor.
DI six conditions dey broaden di terms wey Iran now say must dey met bifor di strait fit dey reopened.
E tok say dia be belief among di hardline pipo for di regime say Iran bin gree too quick for di MoU for June.
Di pipo wey dey wait for ships or dey watch di price of oil dey hope say e dey right.