None
EN
How Super Falcons and Black Queens fit qualify for 2027 Women’s World Cup afta disappointing Wafcon exit
['Bbc News Pidgin']
Information Nigeria Pidgin
Dat failure also mean say di Falcons no fit get automatic qualification for di 2027 Women’s World Cup wey go happun for Brazil from 24 June to 25 July 2027.
Di Black Queens struggle to create chances afta dem score di early goal wey dem miss two oda ogbonge chances for di first half.
By dat win, Malawi also qualify for di Women’s World Cup for di first time.
Teams from di same confederation no go dey di same pathway for di Intercontinental playoffs.
Super Falcons gatz win dia pathway for dis Intercontinental playoff tournament to qualify for di World Cup.