None
EN
Tupac Shakur murder trial start – wetin to know about case wey dey start 30 years afta
['Bbc News Pidgin']
Information Nigeria Pidgin
US police bin arrest di former gang leader for September 2023 and charge am wit di 1996 murder of rapper Tupac Shakur.
Prosecutors no tok say e kill Tupac Shakur, but dem say na im provide di gun wey dem use kill am for di drive-by shooting.
Shakur bin dey inside one black BMW wey Suge Knight, one founder of Death Row Records drive.
Mr Johansson show tori pipo hotel security camera footage of how dem dey beat Anderson.
Davis don admit on multiple occasions, wey include im 2019 tell-all memoir, Compton Street Legend, say im dey inside di car wey dem take fire di gunshots.