None
EN
Nigerian singer Davido cry out to Trump, international community ova Osun State govnorship election
['Bbc News Pidgin']
Information Nigeria Pidgin
Davido say “growing concern dey about tension and di possibility of violence, intimidation, or disruption of democratic process” for di state.
Di EFCC say dem bin don dey investigate di Osun State account sake of say dem suspect some magomago wey dey go on.
Di president condemn di timing of di EFCC action as e say di time wey e happun go make pipo feel say di federal govment dey interfere wit di election.
“Such an order dey unconstitutional and e also violate di powers of di EFCC and e fit amount to abuse of power.
Meanwhile, sake of di action of di EFCC, Govnor Adeleke sue di EFCC for 2 billion naira.